[Intro]

[Hook: Morell]:
Get some more bottles, let them get some more bottles
Let them get some more bottles, get some - get some more bottles
Let them get some more bottles, let them get some more bottles
Let them get some more bottles, let the models get tipsy

[Verse 1: Ice Prince]:
See these niggas acting fly like say them be catfish
If you read their mind, you go know say Wande Coal no black reach
Them see me for streets and them no say I no dey lack shit
We in the building and we here till the building collapses
GRAAA
I'm the President
Badder than the best of them
Riding with the kings, the gunpowder for the rest of them
Them wan' make I fall flat, but I'm bouncing the accident
I'm on a song with Chip so you I'm kicking with wretch and em'
Lot of niggas look up to me, me sef, I dey try learn
Some of them dey shiver cuz e be like say na my turn
Them no fit compare me, omo, dada no be sideburn
These rappers say I'm sweet, na me be sugar wey dey dry sperm
Niggas wanna beef with us, carry am go far away
I dey kick some ass, I no be Omotola Jalade
Man, they wanna fuck with us, but I think it's sorta 'k
The way I shine the light e come dey be like say na Farade
Bad man killer, Ice Prince, nigga
White fans, and I ain't a light skinned nigga
Red eye, me no need a visine, nigga
Fuck with the clique, and you gon' see the fight scene bigger
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?