0
Better Hope For Africa - Tekno (Ft. Bekey Mills)
0 0

Better Hope For Africa Tekno (Ft. Bekey Mills)

Better Hope For Africa - Tekno (Ft. Bekey Mills)
[Intro]
Shey una no send epesin
Say na me send e pesin

[Pre-Chorus/Chorus]
Dey go do like dem no see say food e no dey oo…
Dey go do like dem no see say road e no good ooo.. (Just tell me why)
Dey go do like dem no see say people dey suffer..
This e nah yawa oo

And i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

And i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

Money go yapa (money go yapa ooo)
Light go dey (light go dey)
Plenty fuel like lager oo (like lager oo)
Because time e no dey ooo (time e no dey)

Isi ewu for sallah (Isi ewu)
Raba ti de (Raba ti de)
Naira equal to Dollar
Because time e no dey (time e no dey ehh eh)
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?