Intro:
Person wey you nor know
(Ye)
Na him you dey call this one
(Common)
And something you don't know
(Here we go Na Na Na...)
That makes you a novice
(Here we go now)


Hook:
They don't know wetin dey inside the book (Tell dem)
They don't know wetin dey inside the book (Yo)
They don't know wetin dey inside the book (Common...)
But they judge the book by it appearance (Word up ye)
Oh.......ohhh, (Word up)
He go clear for their eyes Peter Clerance (He go clear for their eyes)
Oh.....ohhh, (Yo)
He go clear for their eyes Peter Clerance


Rap:
He go clear for their eyes Peter Clerance
People who dey miss judge my appearance
They don't know something dem no go ask question
Dem go dey miss judge from distance
Cos i gentle and most time no dey smile
Don't means y'all should classify me boring
I be the definition true happiness
My intention na to see the world happy
Plenty cross on my shoulder the load so heavy
Stressing up my mind giving me shoulder pain
Na mad man dey smile where nothing dey funny
Issues of life fit turn agbalagba puny
Maybe that's the reason why they call me small boy
They even call me tinnie gboko like say i be one
Thank God i carry heavy weight deuterium
I be the book you go need to carry for your chest
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?