0
Normal - Burna Boy
0 0

Normal Burna Boy

Normal - Burna Boy
[Intro]
Oya s'ogo ologo, omo ologo
Lo ra motor, ko le tomorrow
Naira, kobo, owo ni koko
I see the future, mo loju kokoro
Aiye le kokoko, inside jungle
And if you blow, j'ijo poco
S'ogo ologo
Omo logo, ma n s'agolo

[Chorus]
To ba le gbe mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
O bo ri bí mo ṣe n gawu, gawu
No get many padi
Girls dem dey pack like sardine
Gba gbe
Wetin man go talk, e be normal, normal
(Omo ologo) Normal, normal
(Omo ologo, logo go) Normal, normal
(Wa ba mi de eko) Normal, normal

[Verse]
Toba le gbé mi de bẹ
Only the money, gbé mi de bẹ
People dey doubt, sey e sure for me ké?
Rich nigga before I sign to label
I dey grind from day one 'causе I like to make sensе
One, two girls, and I want them naked
Monogamy is overrated
Need more girls 'cause my brother dey there
And we like to make friends
Once in a year
Try to dey knack somebody girlfriend
Find one sweet one, carry debe
To bá lọ gọ́, wárí meme, oh
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?