0
Call Jehovah - 1da Banton
0 0

Call Jehovah 1da Banton

На этой странице вы найдете полный текст песни "Call Jehovah" от 1da Banton. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Call Jehovah - 1da Banton
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si wo wo wo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah

Small pikin wey no like to dey hear word, hear word
Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
John 3:16 tell me say make I dey fear God, fear God
Cos as the pastor dey preach
Everybody dey jalo, jalo

I say we dey call Jehovah o eh
We dey call Jehova o ah
Onome call Jehova eh
We dey call Jehova o
If you gеt problem no dey call me, call mе
I say make you call Jehova o eh
Onome call Jehova o eh
Say we dey call Jehova eh

I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности