
Killer DynamiQ
На этой странице вы найдете полный текст песни "Killer" от DynamiQ. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

Intro/skit:
You dey hear me so?
Eh,you no dey make mistake?
Person dey make mistake
Take am say we make mistake
Take us as your prodigal children
Shuo! Una never hear of prodigal father? Shuo!
Prodigal father? (Yes na!) That one no dey bible na
He! Wetin na, una no fit take me as prodigal father?
DynamiQ: ye,hunh yeah DynamiQ!
Hook:
You know say the bills on me
Riding reckless no pills on me,yeah
Getting all these papers is a must
Now I'm boxed up steady looking like a boss
When I grab the mic I'm a killer
With the nice curves like a diva eh
You know say I dey for my lane
But if you act up,I go murder somebody
You dey hear me so?
Eh,you no dey make mistake?
Person dey make mistake
Take am say we make mistake
Take us as your prodigal children
Shuo! Una never hear of prodigal father? Shuo!
Prodigal father? (Yes na!) That one no dey bible na
He! Wetin na, una no fit take me as prodigal father?
DynamiQ: ye,hunh yeah DynamiQ!
Hook:
You know say the bills on me
Riding reckless no pills on me,yeah
Getting all these papers is a must
Now I'm boxed up steady looking like a boss
When I grab the mic I'm a killer
With the nice curves like a diva eh
You know say I dey for my lane
But if you act up,I go murder somebody
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.