0
Ilashe - Ruger & Bnxn
0 0

Ilashe Ruger & Bnxn

Ilashe - Ruger & Bnxn
[Intro: Ruger]
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Maa order anything wey you want, girl, it's alright

[Chorus: Ruger]
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Maa order anything wey you want, girl, it's alright (Order lọ kọ shaaye)

[Verse 1: Ruger, BNXN]
Swear that you don't know what we are doing here
Abi no be free boat wey you use reach here?
Swear say you no feel all the doings here
You don enjoy finish you come dey lose interest
You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ
Baby inu mi ma dun to ba le fun mi jẹ, baby!
Who goes there? le le
When money full wallet?
Eleyii? o pọ sẹ!
Tell me wetin bọbọ no get
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?