0
Oga Mi Sir - Hotkid
0 0

Oga Mi Sir Hotkid

На этой странице вы найдете полный текст песни "Oga Mi Sir" от Hotkid. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Oga Mi Sir - Hotkid
[Intro]
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue

[Verse 1]
You wey dey make money and you no dey show your people love
(See my brother you be broke ass nigga)
You wey dey make money and you no dey show your woman love
You be playеr, eyan bundesliga

[Pre Chorus]
Bo hun e
Kora bеnz
Kora Porsche
Kora vela
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hun e
To lo club
Gbe omo meji
Cindarella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности