
Pablo Alakori Adekunle Gold
На этой странице вы найдете полный текст песни "Pablo Alakori" от Adekunle Gold. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

PALO ALAKORI
Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy
Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.