
Colonial Mentality Fela Kuti
На этой странице вы найдете полный текст песни "Colonial Mentality" от Fela Kuti. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

Colo-mentality
[Chorus]
If you say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
I say you fit never release yourself
Colo-mentality
E be say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
E be so
He be so them dey do, them dey overdo
All the things them dey do (He be so!)
E be so them dey do, them think dey say
Dem better pass them brothers
No be so? (He be so!)
De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
No be so? (He be so!)
[Chorus]
If you say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
I say you fit never release yourself
Colo-mentality
E be say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
E be so
He be so them dey do, them dey overdo
All the things them dey do (He be so!)
E be so them dey do, them think dey say
Dem better pass them brothers
No be so? (He be so!)
De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
No be so? (He be so!)
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.