
Broke Land RudeBoy (Paul Okoye)
На этой странице вы найдете полный текст песни "Broke Land" от RudeBoy (Paul Okoye). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro]
Chrisstrings yeah eh
Brokeland, brokeland, brokeland
Ye ye ye eh (don’t wanna be in brokeland no more)
Ye ye ye eh, ye ye ye eh
[Verse 1]
Once upon a time in a brokeland, them girls just dey fall hand
E bad as e bad if you be poor man
Cos dem no dey hear that one yeah
This life is freaking so hard (so hard)
But u gonna make it somehow (somehow)
And u gonna take it so far (u gonna take it so far)
[Pre-Chorus]
This thing wey dem call money
Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny
This thing wey dem call money
Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny
[Chorus]
In this life, money must be made oh
Nobody be your mate oh
Go ask Bill Gate oh
In this life, money must be made oh
Nobody be your mate oh
Go ask Bill Gate oh
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.