0
Stubborn - Victony & Asake
0 0

Stubborn Victony & Asake

На этой странице вы найдете полный текст песни "Stubborn" от Victony & Asake. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Stubborn - Victony & Asake
[Intro]
KITZO
Ye ye ye oh
Another world
Ye ye ye ye e eh
Yeah

[Verse 1: Victony]
Solo
Solo, solo, solo
You know I’ve been riding solo
Way before my tori get promo
Now dem dey call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect

[Pre-Chorus: Victony & Asake]
When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no getti kọbọ
See Aboniki full my cupboard
O ni, so many things you dunno, so many things you dunno (Dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum (Bumbum)

[Chorus: Victony & Asake]
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (And I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo (Ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (Mo stubborn gan)
Stubborn
Ey
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности