0
Normally - Seyi Vibez
0 0

Normally Seyi Vibez

Normally - Seyi Vibez
[Intro]
Uh, uh-uh, uh-uh
Oluwaloseyi oh-ohh
(Oh ma God, it′s Phynest on the beat baby)
Vibez

[Verse 1]
I be young boy wey dey try, ayy
I pray for good things every day by day
Ko d'igba tinba to pe 30, ayy
Kin toh le nawo, kin toh le f′owo sheere, say
You go like to hear all ma story oh
Daddy mi ni'le, kin toh lo sita oh
Tori mofe d'okunrin, mo ba jade sita oh
Ibi t′angbe, loba lewa bota oh
Omo lo mu wa′le, baba le wa jade oh
Sheri pe aye shoro, aye ma n'ika oh
Film ale ojo yen, mio le gbagbe oh
When my money come, dem go hear word oh
Oh mama Ife, shey you see?
′Cause where I come from na the street, yeah-yeah-yeah
Oh mama Ife, shey you see?
'Cause where you come from not the street
I′m makin' no dey serious

[Chorus]
Normally oh, I say normally
Everybody suppose to l′owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko'le normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to l'owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko′le normally
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?