0
All - Rexxie (Ft. Davido)
0 0

All Rexxie (Ft. Davido)

На этой странице вы найдете полный текст песни "All" от Rexxie (Ft. Davido). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
All - Rexxie (Ft. Davido)
[Intro]
(Yo)
(Yo)
(Yo Rexxie pon this one)

[Verse 1]
I no go lie, girl, this feelin' so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart
Me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo?
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour
They na part one, you go see the last two

[Chorus]
Kilode? (‘Ge-‘Ge)
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I rеquire)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности