
All For You Joeboy
На этой странице вы найдете полный текст песни "All For You" от Joeboy. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro]
Yeah yeah yeah yeah
Oh, I think I drank too much
[Pre-Chorus]
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody
[Chorus]
I don't feel like I deserve your love oh baby
E no Dey be like sey I deserve your love oh mama
I no dey feel like I deserve your love oh baby
It don't feel like I deserve your love oh mama
'Cause am all for you
Make you no fear, don't you bother
Elele
Girl I'm all for you
Make you no fear, ko se normal
[Bridge]
I can be that somebody
Somebody
If you need this somebody
Baby you can call on me
I can be your company eh
Somebody, somebody
If you need this somebody
I can be your company
Baby you can call on me (Yeah)
Yeah yeah yeah yeah
Oh, I think I drank too much
[Pre-Chorus]
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody
[Chorus]
I don't feel like I deserve your love oh baby
E no Dey be like sey I deserve your love oh mama
I no dey feel like I deserve your love oh baby
It don't feel like I deserve your love oh mama
'Cause am all for you
Make you no fear, don't you bother
Elele
Girl I'm all for you
Make you no fear, ko se normal
[Bridge]
I can be that somebody
Somebody
If you need this somebody
Baby you can call on me
I can be your company eh
Somebody, somebody
If you need this somebody
I can be your company
Baby you can call on me (Yeah)
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.