[Intro: Falz, Chinko Ekun & Dremo]
Hey yea check check
Falz the Bahd Guy in the building
Hunn tiger update update lua
Shayo na the best thing

[Verse 1: Chinko Ekun]
I know one girlfriend
Her name na Khalifa
Every girl for the hood
Na hin be they beef her
The reason na because say she dey date star
Any time wey fight for the pain is the can star
The babe too dey form o
To ba so pe ma lo wa o
Na that time she go come o
Ti n ba lowo when I no get much o
If she come my house she no go allow me to touch oh
Mo ma a kigbe oh my gosh
Omo yen baje gan
To ba ya gbe ko ni flush o
She go follow man inside Porsche
I no fit complain
Carpenter mi o le fi eyin yo iso
Abeg who go save me
The girl don enslave me
Shayo na my saviour
For this girl misbehaviour
Shayo na the best thing
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?