0
Sisi Nene - Wizkid
0 0

Sisi Nene Wizkid

На этой странице вы найдете полный текст песни "Sisi Nene" от Wizkid. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Sisi Nene - Wizkid
[Intro: Wizkid]
She Goa
She Goa
She Goa
She Goa
No man badder
She Goa
She Goa
She Goa
She Goa
JaySleek no man madder
Oh Oh, na who born their father
Yeh ohnn...

[Verse 1]
Say this girl try me, she look up and down eye me
See I tell am say she dey try me, cos the way that she whine dey eye me ohhhh
Other guys applying, but she give them declining
I love the way you whining, my baby baby whining

[Chorus]
Oya sisi nene roll am, whine am for me roll am
Let them know sey you you hold am, na you sabi roll am

[Verse 2]
Ojo.. mawomi make you tell them no be so
Sheba wolo lenu woje coma jo oh..
I love the way you put in on the floor..
Omoge joo..
Oya oya oya
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности