[Intro: Mugeez and M.anifest]
Uh, R2bees, Dɔdɔdɔtidɔ
Live your life mek i dey live my life
Today be your day wey tomorrow be my night
And even if you left everything go be right
I’m a bachelor for days wey the hustle a the wife

[Verse 1: M.anifest]
I claim the victory you dey bore that
But what’s a big tree to a small ax
Relax mek i pull my slacks up and bust one
Who Jah bless address as sir or boss man
Ei Judas, you dat? Me kye wo kwakwa
I know my destiny certainly before the last supper
Forget dem boys they be ashaamia
Chickens in my coop, that’s Darko farms for ya
Them try bend me, I face my fate
If I be R2bees I refuse to break
Kaa wo ho, na san dan ho, ayɛ late
I’m not trying to be good I’m meant for great
E be some way when the house niggas have a field day
Yɛn pɛ kyem pɛ still we fit play
We dey pull crowds like JJ
This song go hit I won’t forget Mugeez when it’s pay day

[Chorus: Mugeez]
You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil
Because dem go chop for your face dem go bite for your back
Chop for your case dem go mek you go lack
So many tings, so many tings
So many tings, we no dey talk many tings
You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil
Because dem go chop for your face dem go bite for your back
Chop for your case dem go mek you go lack
So many tings so many tings
Press and play we just dey watch many films
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?