If I Start To Talk Tiwa Savage (Ft. Dr SID)
На этой странице вы найдете полный текст песни "If I Start To Talk" от Tiwa Savage (Ft. Dr SID). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro]
Ai ai ai
Ahn
[Verse 1: Tiwa Savage & Dr SID]
We ain’t even gat to drag on it
I gat many blessings, I can brag on it
I’ve been through the fire, I can talk on it
And I heard it on the street that they gat love for me
Oshe baba
Na Baba God dey make me turn my swag on
They dey gbadun me anytime wey the song's on
Them be see the lighti shining them be run come
Mmmmmh!
Now you see say we dey run the city
I don’t think they wana give this step tititi
I just wana sing the song song
Break it down oya shake it to the gon gon yeah
Baba God don bless us, na why we dey talk this matter eh?
Some people want to pull me down, I still dey waka eh
No be say dem say
No dey do like say you no know oh
No be say dem say eh, my brother

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.