
You Go Kill Me (Remix) Sarkodie (Ft. E.L, Ice Prince, Navio & Wizkid)
На этой странице вы найдете полный текст песни "You Go Kill Me (Remix)" от Sarkodie (Ft. E.L, Ice Prince, Navio & Wizkid). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro: Wizkid & Sarkodie]
Ya
What else
Ya yeah
You know say money no be problem (never)
You know say money no be problem
You know say money never ever go be problem
Starboy Wizzy
Remix, let's go!
Come on
[Chorus: Wizkid, Sarkodie]
That girl she dey kill me o
I swear she dey kill me o
I want carry her as mommy o
She gas with my money o
The way she carry go down slow o
I swear she dey kill me slow
That girl must follow me go
She just dey follow me go
Charle, dance azonto (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be disco (yɛn kɔ kua)
Charle, show me your ginger (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be calypso, ha (yɛn kɔ kua)
Charle, dance azonto (what else)
Charle, this no be disco (you know what time it is)
Charle, show me your ginger (straight up, obidiponbidi)
Charle, this no be calypso, gboro yi
Ya
What else
Ya yeah
You know say money no be problem (never)
You know say money no be problem
You know say money never ever go be problem
Starboy Wizzy
Remix, let's go!
Come on
[Chorus: Wizkid, Sarkodie]
That girl she dey kill me o
I swear she dey kill me o
I want carry her as mommy o
She gas with my money o
The way she carry go down slow o
I swear she dey kill me slow
That girl must follow me go
She just dey follow me go
Charle, dance azonto (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be disco (yɛn kɔ kua)
Charle, show me your ginger (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be calypso, ha (yɛn kɔ kua)
Charle, dance azonto (what else)
Charle, this no be disco (you know what time it is)
Charle, show me your ginger (straight up, obidiponbidi)
Charle, this no be calypso, gboro yi
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.