
Ghetto Vigilante Uche B (Ft. Kwesi Arthur)
На этой странице вы найдете полный текст песни "Ghetto Vigilante" от Uche B (Ft. Kwesi Arthur). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

Bam Bam
Arhn
Deedadeey
Ghetto vigilante
Free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture
We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Everyday I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture
I pray the gees all prosper
If ebi cedi then I'm on that
Tell me wetin wey I no fi do
Catapult for the vultures
We be on a mission everyday
Nah cry small time e go change like this oh yh
Running through the city like Usain
If you no grind for your last name dem go piss on am
A better life a dey search for
So many people try me no respond
My hands tied sef I press on
Tell every young killy you for get yours
Arhn
Deedadeey
Ghetto vigilante
Free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture
We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Everyday I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture
I pray the gees all prosper
If ebi cedi then I'm on that
Tell me wetin wey I no fi do
Catapult for the vultures
We be on a mission everyday
Nah cry small time e go change like this oh yh
Running through the city like Usain
If you no grind for your last name dem go piss on am
A better life a dey search for
So many people try me no respond
My hands tied sef I press on
Tell every young killy you for get yours
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.