Telemundo Eedris Abdulkareem (Ft. M.I Abaga)
На этой странице вы найдете полный текст песни "Telemundo" от Eedris Abdulkareem (Ft. M.I Abaga). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro]
The way our women dey watch telemundo
Dey seriousness when them dey watch telemundo
Emotions concentrations and attentions
They feeling sensation
Some of them dey cry like say na dem dey heartbroken
Them know the name of every guys wey dey inside telemundo
Eduardo Ronaldo Alexandrio
Them know the soundtrack and the new episode
Them say nigerian men nor dey romantic
Say make we sit down make we watch telemundo
When the country set na me commando
We nor get time every rude boy dey hustle
Talk money telemundo for me na no no
The way una dey watch telemundo
I wish say uba fit show una man the way love dey follow
Ease his tension love him till tomorrow
[Chorus]
Your body over mine you call me Eduardo
I’m your one chance i’m your real telemundo
Baby i’m your real telemundo
I’m your one chance i’m your real telemundo
Your body over mine you call me Eduardo
I’m your one chance i’m your real telemundo
Baby i’m your real telemundo
Yeah

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.