[Intro: DJ Neptune, DJ Enimoney, Olamide]
Charle, this be the maddest
Neptune DJ, e be the baddest
(Pheelz, Mr. Producer)
Ah, ah
[Verse 1: Olamide]
You be the man, you the baddest
You be the with the flow wey the tightest
God punish anybody wey wan fight us
Wey say the fish for the sardine, no be titus
Ah ah
Charle look no dey job us
'Cause we grow for the slum and we jump bus
If I come to your hood, dem go jump us
We go reciprocate, we go come burst
Ah ah
Craze dey likе Ijaw boys
We dey carry shoulder finish, wе dey pompous
We dey smoke that loud in the tour bus
And dey no baga dey disturb us
[Pre-Chorus: Olamide, Stonebwoy]
Oya je fun wo'n gbogbo package
Wo'n fe ka mi l'owo ko o'se bandage
Baddo lo cause gbogbo damage (ah bwoy)
Werey wan le e'ma binu ke manage
Ah
Charle, this be the maddest
Neptune DJ, e be the baddest
(Pheelz, Mr. Producer)
Ah, ah
[Verse 1: Olamide]
You be the man, you the baddest
You be the with the flow wey the tightest
God punish anybody wey wan fight us
Wey say the fish for the sardine, no be titus
Ah ah
Charle look no dey job us
'Cause we grow for the slum and we jump bus
If I come to your hood, dem go jump us
We go reciprocate, we go come burst
Ah ah
Craze dey likе Ijaw boys
We dey carry shoulder finish, wе dey pompous
We dey smoke that loud in the tour bus
And dey no baga dey disturb us
[Pre-Chorus: Olamide, Stonebwoy]
Oya je fun wo'n gbogbo package
Wo'n fe ka mi l'owo ko o'se bandage
Baddo lo cause gbogbo damage (ah bwoy)
Werey wan le e'ma binu ke manage
Ah
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.