0
Spiritual Gbedu - A Colors Show - Joeboy
0 0

Spiritual Gbedu - A Colors Show Joeboy

Spiritual Gbedu - A Colors Show - Joeboy
[Verse 1]
How many fuck I wan fuck
How many kele wan put me on lock
This shit no be luck
Don’t be hating on me ‘cause your shit flop
No go dey try come koba me
Everlasting wave e be Tsunami
Fire burn my enemies
I dey grind all night till 04:30
Oya dey move to my side (side side)
Nobody fit dim my light (light light light)
All die na die, I make my rules
Only me fit decide

[Chorus]
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, (Gbedu) Spiritual Gbedu (wo wo)
Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku (ye)
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu (wo wo yo)

[Verse 2]
Steady everyman fi let them know (wa wa wa wa)
My jams too hot i finna, let them choke (o no)
Them no know how man just dey, dey roll (yeah)
All of them barnie dem hear my sound dem wan go low
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?