0
Grace - Wizkid
0 0

Grace Wizkid

На этой странице вы найдете полный текст песни "Grace" от Wizkid. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Grace - Wizkid
[Verse 1]
Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
Ah dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry 'bout what the next man say
And I keep it so cool, keep my mind real sane
Tonight
[Chorus]
Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight
[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности