0
Birthday - Rexxie (Ft. Bnxn & Moelogo)
0 0

Birthday Rexxie (Ft. Bnxn & Moelogo)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Birthday" от Rexxie (Ft. Bnxn & Moelogo). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Birthday - Rexxie (Ft. Bnxn & Moelogo)
[Intro: Moelogo]
When you hear me say ‘Logo
You know who say (Yo)
Banger (Yo) (Yo)
(Yo Rexxie pon this one) Yeah

[Verse 1: Moelogo]
I’m not in love with you
I just want to je’nbe
Make we catch cruise, yeah
I won’t lie to you, I no be other boys dem
Wey go use love chop your Isi Ewu
And I know you wanna do me
But you’re moving shy
Don’t be shy, baby oh-ohh
And ego no be problem
Iwo shati gbe kiniyen fun mi, my darling

[Chorus: Moelogo]
Hmm, go shawty, it’s your birthday today
And you want money
Wetin you go do me for the money?
Shey you go love me oh-ah? Standing
I’ll give you more than Brother Tunde
Hmm, go shawty (go shawty)
It’s your birthday today
And you want money
Wetin you go do me for the money?
Shey you go love me oh? Standing
I’ll give you more than Brother Tunde
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности