
Kini Issue Runtown
На этой странице вы найдете полный текст песни "Kini Issue" от Runtown. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Pre-Chorus]
Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[Chorus]
Say Me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[Refrain]
She be messing with my head
Got me singing songs on the radio (Singing songs on the radio)
Why anytime I dey with you, I can't focus
Why all of a sudden me I can’t go
[Verse 1]
Kini issue
Kini issue
Shey na money issuе
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, whеn I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say Nothing wey man no fit do
Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[Chorus]
Say Me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[Refrain]
She be messing with my head
Got me singing songs on the radio (Singing songs on the radio)
Why anytime I dey with you, I can't focus
Why all of a sudden me I can’t go
[Verse 1]
Kini issue
Kini issue
Shey na money issuе
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, whеn I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say Nothing wey man no fit do
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.