0
Bad Binsh - Khaled - خالد (Ft. Kaylu)
0 0

Bad Binsh Khaled - خالد (Ft. Kaylu)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Bad Binsh" от Khaled - خالد (Ft. Kaylu). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Bad Binsh - Khaled - خالد (Ft. Kaylu)
[Intro: Khaled]

Khae to the world
Khal'ed!
Funke!
Is the real khae!

[Hook: Khaled]

Bad girl chilling for the badder man here
Emi ó lé guck baby malò guck é
Shawty don't need bae to dey ball yeah
Bad girl with a little bit of PhoNeh

[Chorus: Khaled]

She be Bad Binsh (shoyeh)
Savage ( Toh bad)
Body on fleek (shoyeh)
Oya bad binsh (give them)

[Verse One: Khaled]

Shawty got me sipping pon' that remy Martin
Who never tire for this nicki and remy ma thing
Bad binsh put it on rewind
Only call wey she dey pick na when money dey on the line (line line)
Ogbeni see me I no be Joromi
I dey give her chemistry omo she con dey sìmì
All you haters want me to DIE HARD like Bruce Willis
É le ri mi Tan but when I start una go see me finish
Me fit put a man down for your love
Girl you're too much calm down with the sauce
If dey look down on me
Baby dey go see defeat
Omo you dey drive me crazy
But she get learners permit
The girl is bad
She drives a benz
She carry back
She get defense
Her body sure
You want to bet
Backa e lit
A level chick
Her body mad so niggers dey form yaba left
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности