[Intro]
Naija Ninja!
Woya!
Sound Sultan
9ice, Ajasa
Last respect, Ebenezer Obey
Baba o

[Verse 1: Sound Sultan]
I know you wanna be like me
I know you wanna be the next celebrity
Don't you wanna sing that kind of song dem play for every party
Stop dreaming, flying with the birds chance e plenty o
I don't know, if you know my story
I don hustle plenty walahi, make thunder strike two times if I lie
Omo story of my life, represent Naija until I die
I put on my shoes, put on my sneakers
I put on my trekking shoes
Call Mr. DJ to play up my music, see how I make my moves
See every other place I know, and every other test I take
Na God wey dey take the lead, na him wey dey always take me so high
Now I know say Baba God no dey sleep
Follow me testimony

[Chorus: Sound Sultan]
Aimọ asiko lo n da'mu eda o
Ọrọ mí lọwọ Oluwa lowa o
Aimọ asiko lo n da'mu eda o
Ọrọ mí lọwọ Oluwa lowa o
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?