0
U No Holy Pass (Remastered) - 2Baba
0 0

U No Holy Pass (Remastered) 2Baba

На этой странице вы найдете полный текст песни "U No Holy Pass (Remastered)" от 2Baba. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
U No Holy Pass (Remastered) - 2Baba
[Intro]
Hey
Some people be acting like they know it all
Hey, ooh
Some people be acting like they know it all
Hey, oh ai
Some people be acting like they know it all
Oh ooh ooh ooh

[Verse 1]
See, see
See this type of thing wey we dey feel
Before you know, you don dey start to dey kolo small
I no go lie, we feel these things for real
Some people no believe that money brings upon a man's downfall
Face rеality and you will see
That it pays nobody
To be feeling that they know it all
Try to visualize what I feel
And I bеt what you will see would be a picture of a garden wall
If you try to push am down
Try to enter the town
Try to see wetin dey happen around
Na so them go dey bring you down
Before you know, you go dey for six feet under the ground
Oh
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности