0
All Eyes On Me - Runtown (Ft. Phyno)
0 0

All Eyes On Me Runtown (Ft. Phyno)

На этой странице вы найдете полный текст песни "All Eyes On Me" от Runtown (Ft. Phyno). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
All Eyes On Me - Runtown (Ft. Phyno)
[Intro: Runtown]
Runtown in the house
And Phyno (And Phyno)

[Verse 1: Runtown]
From uptown to downtown, Runtown
Be the number one on the countdown
Me, I got fans from 'gidi to Baghdad
See the girls dey say I be confam
Shey, shey you understand
Anywhere I go, them dey feel my importance
Anything you want, I got in abundance
I, I got in abundance

[Pre-Chorus: Runtown]
(Once upon a time)
From gutter I came, I saw I come down
(Once upon a time)
Them be no know me before, but now they know Runtown
That pikin wey dey downgrade oh
[?]
Say me I no go shine, they say me I no go shine
Look at me now

[Chorus: Runtown]
All eyes on me now
All, all, all eyes on me now
Say the boy so fresh and clean now
Me I like the kind life I dey live now, yeah
All eyes on me now (Yeah, yeah, yeah)
All, all, all eyes on me now
Say-say-say the boy so fresh and clean now
Me I like the kind life I dey live now
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности