
4 Days Magixx
На этой странице вы найдете полный текст песни "4 Days" от Magixx. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

I just dey look your face
And I no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And I no fit to concentrate no
And if you play me sef I no mind o
As long as we dey
Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder
As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informatе
I been loving you for days
And I no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And I no fit to concentrate no
And if you play me sef I no mind o
As long as we dey
Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder
As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informatе
I been loving you for days
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.