0
Monkey See Monkey Do - PayBac iBoro
0 0

Monkey See Monkey Do PayBac iBoro

На этой странице вы найдете полный текст песни "Monkey See Monkey Do" от PayBac iBoro. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Monkey See Monkey Do - PayBac iBoro
Na wetin monkey see na hin do

The tree no dey fall far from the fruit

You gats get small taste for the proof

And big room still dey to improve

Na wetin monkey see na hin do

The tree no dey fall far from the fruit

My guys sef dey stuck in a cycle cos dem been no make way for the youth

Na wetin monkey see na hin do

The tree no dey fall far from the fruit

You gats get small taste for the proof

And big room still dey to improve

Na wetin monkey see na hin do

The tree no dey fall far from the fruit
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности