0
Bad Till Eternity - Blaqbonez (Ft. Zlatan)
0 0

Bad Till Eternity Blaqbonez (Ft. Zlatan)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Bad Till Eternity" от Blaqbonez (Ft. Zlatan). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Bad Till Eternity - Blaqbonez (Ft. Zlatan)
(Intro)
[Blaqbonez & Zlatan Ibile]
Ay!
For this life, dem wicked
All the haste, not needed
Emi mo mo nkan t′oju ri, k’ese toh de′be oh
As a studio rat wey no get label oh

(Verse I)
Every day, I dey pray
God, take away pain
Cuh it been a girl lonely, at this time of the day
No daddy, it’s only to go all the way
Big up broski, we dey here today, woah-woah
(Yeah)

(Chorus)
[Blaqbonez & Zlatan]
I be bad till eternity (′ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money (aya-ya-ya)
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one lifе dey (mm-mm, mm)
Yeah, so many things wey my еye don see
Thank God say we get money
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности