Ai ai ai
Sometimes I fly, sometimes I fall
Sometimes I travel round the world
Sometimes I dull
Raf nwane o, raf nwane o
I be person wey sabi, person wey sabi
I be person wey sabi, person wey sabi
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
Shey na we dey for top nobody context
See how they bad e nor dey become best
Before pikin cry shey mama go born first
Me I started with a kiosk I turn am to complex
True life story I come from J town
That's why nigga I nor dey stay down
As dem dey book the show see dem dey book the street
But them my niggas go turn am to play ground
I say o fire fire, see as my chics them maya maya
You wan carry my money waya waya, o daya daya
Got me feeling like [?]
O fire fire, see as my chics them maya maya

Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.