0
To All The People - YolyBoy
0 0

To All The People YolyBoy

На этой странице вы найдете полный текст песни "To All The People" от YolyBoy. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
To All The People - YolyBoy

Me just dey form my story

Make you no come around me

Me know say everything wey I do

For this hustle me no dey lonely

And anytime I dey falling

Me just go on my knees and dey pray

I know say baba God know say

Me dey work me no dey complain

So no dey try border me

Make I dey for my lane

I no dey complain

I know say my hustle go pay

Someday ego sunny

And sometimes e dey rainy

Even if e no pay

Na my life make I dey my dey yeah


To all the people

Wey dey try to see dem stop me

To all the people

Wey dey try to see dem hold me down

To all the people

Wey dey try to see my light no shine

E no go work I say e no go work


Me no dey that far away

I can tell everything dey come my way

After all the years I pay

I no fit just go my way yah

Dey understand

That I pass through many things here

So no come from like say

You no relate

So show me love

Show me love

Show me love

Show me love

No be hate oh

My brothers and sisters

Show me love

Show me love

Show me love

Show me love

No be hate oh

My family and friends ah

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности