0
Fake Friends (Iró Òre) - Yemi Alade
0 0

Fake Friends (Iró Òre) Yemi Alade

На этой странице вы найдете полный текст песни "Fake Friends (Iró Òre)" от Yemi Alade. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Fake Friends (Iró Òre) - Yemi Alade
[Verse 1]
When the money come, I go change my face
All of my fake friends, we no go dey relate
When the money come, I go change my face
All of my fake friends, we no go dey relate
Hmmm
You know o, everybody get opolo o
Eh depend on the way wey you use am
This life na freelance o
Now I'm getting money o
Locate the bag and I secure o
Dem hating 'cause I'm gеtting
I no want make dem near mе

[Chorus]
Over me, iró òre, iró o, iró repete
If you love me now, make you no love me later
Iró òre, iró o, iró repete
If you no love me now, make you no love me later

[Post-Chorus]
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When I make that paper
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности