0
I’m a Winner - Skales (Ft. Burna Boy)
0 0

I’m a Winner Skales (Ft. Burna Boy)

На этой странице вы найдете полный текст песни "I’m a Winner" от Skales (Ft. Burna Boy). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
I’m a Winner - Skales (Ft. Burna Boy)
[Intro]
Pudiye
Pudiye
Ha ha
They never expected it
Issokay!


[Chorus: Skales]
All of dem bin think say I go dull eh
All of dem bin think say I go fall eh
Dem never expected it at all eh
Now and forever, I'm a winner yeah
I'm a winner yeah
I'm a winner yeah
I'm a winner yeah
You say wetin, ha!


[Verse 1: Skales]
I don popular pass Jaja of Opobo
Them go regret cause they all do me ojoro
Back then, they call me olodo
Now na only me dey reign all around Igoro
Na me be the koko, na me be the koko
What I spend is oil, money, I'm not talking ororo
I dey make all of una jojo
I dey make all of una kolo
I'm busy making that hit that makes you just dance away your sorrow
If you know tomorrow na me get am
I swear today na my own
Come against me, you go regret am
'Cause I swear I'm in my zone
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности