0
Delete - Erigga
0 0

Delete Erigga

Delete - Erigga
Bottles up! put dem in the air
Men dey talk, i know wetin i hear
Live my life, like ion really care
Cos when e bust
P_p_ple
When he bust
P_p_ple
When e bust
People dey delete

Men go stab your back ask you why you dey bleed
Their plan na to bury me but Erigga na seed
Iffa dey yan my mind dem go say na weed
So i keep my ish to myself, i don see am no need
Cos at the end men go do wetin sweet dem
But karma know their address charter keke meet dem
Your man go hide stain your clothes becos he dey sell bleach
To quensh you nor go hard am like benson swish
Weda you play your piano or dey into music
Make your money leave poor man with excuses
The way my circle take small like okro muni
Na beta pass, snake dere nor fit wound me
I nor fit use my two legs test weda river deep
Reduce the hennesy, iffa hear say liver cheap

King of the south, nor dey binu for my leadership
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?