0
Reggae Blues - Harrysong (Ft. Iyanya, KCee, Olamide & Orezi)
0 0

Reggae Blues Harrysong (Ft. Iyanya, KCee, Olamide & Orezi)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Reggae Blues" от Harrysong (Ft. Iyanya, KCee, Olamide & Orezi). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Reggae Blues - Harrysong (Ft. Iyanya, KCee, Olamide & Orezi)
[Intro]
Dr. Amir

[Chorus: Harrysong]
After the reggae, play the blues
The blues, the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, bae boo
'Cause even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
A groove, a groove
As far as E-Money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o, pop champagne oh ah ah


[Verse 1: Olamide]
Bobo see baddo wey dem dey bu
Dey bu, dey bu
He dey tell Amokachi the bull
The bull, the bull
See money for floor like swimming pool
The pool, the pool
Yeah, e dey gimme wings like Red Bull
The bull, the bull
Baby, anything you want make I do
I do, I do
I no be tiger back to my bull
My bull, my bull
Oya now, our master oh
E dey gbadun oh
If your body touch omoge she go get belle
Jesu!
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности