
Thank You Libianca
На этой странице вы найдете полный текст песни "Thank You" от Libianca. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro]
Thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you
[Verse 1]
Mama o-o
How you dey do?
Mama o-o-o
I love you
Mama wey carry me for nine months
Papa wey handle me I dey strong
Mai scatter di matter, she know say me I better
I no be wan stress her but
She be my mother o
She be my mother
Papa scatter my head o, no know sey I di stress o
I no be wan teyi but, na ma papa o
Na ma papa
Sister oh, how you dey do?
Brother oh, o-o-o
I love you
Wuna don hold me for ground o
When I di cry o
You tell me say na life o
Make I no cry o mm
If no for wuna I for get bad hand
I say if not for wuna my craze for bad o
Thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you
[Verse 1]
Mama o-o
How you dey do?
Mama o-o-o
I love you
Mama wey carry me for nine months
Papa wey handle me I dey strong
Mai scatter di matter, she know say me I better
I no be wan stress her but
She be my mother o
She be my mother
Papa scatter my head o, no know sey I di stress o
I no be wan teyi but, na ma papa o
Na ma papa
Sister oh, how you dey do?
Brother oh, o-o-o
I love you
Wuna don hold me for ground o
When I di cry o
You tell me say na life o
Make I no cry o mm
If no for wuna I for get bad hand
I say if not for wuna my craze for bad o
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.