Amen, amen, amen, amen

On top say I pray, bad mind people dey trouble my day, oh Lord
Me I dey hussle my way, fear nobody with the things I say, na na na
On top say I pray, bad mind people dey trouble my day, oh Lord
Me I dey hussle my way, fear nobody with the things I say, na na na

Bless my pady if you think I'm great
Bad mind nigga the thing I hate
Everton nigga I dey clean my mate
Rozay bottle we dey drink like 8
Started from the bottom now I think I'm ready
Everyday I pray to God to bring my bready
This days man I nor fit ping my baby
Girl dem ah put mind on linda ikeji
Never ever seen a nigga fly like this
Shebi na my cd dem dey buy like this
I've never seen alaba dey smile like this
Come dey be like rita dominic reply my tweets
Choc boy nigga wey dey run my town
All over the city dem ah want my sound
Bad girl she ah roll it upon my crown
See the enemies ah burn when they come around, na na say

On top say I pray, bad mind people dey trouble my day, oh Lord
Me I dey hussle my way, fear nobody with the things I say, na na na
On top say I pray, bad mind people dey trouble my day, oh Lord
Me I dey hussle my way, fear nobody with the things I say, na na na
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?