Jah Bless Me Wizkid
На этой странице вы найдете полный текст песни "Jah Bless Me" от Wizkid. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Chorus]
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
[Verse 1]
When I show for the party, see Dem dey turn up dey Go
When I show for the party, see Dem dey burn up dey Go
Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show
Yeah dem guys dey for party and then thе chicks dey follow
[Chorus]
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yеah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
[Verse 2]
Good people go to heaven
Bad people go to Hell
But where do Gangstas go?
I say where do my people go
My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.