
HOLD ON Iyanya
На этой странице вы найдете полный текст песни "HOLD ON" от Iyanya. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Verse 1]
Oh girl I know how you dey feel
That kind feeling you dey feel
Na the same way wey I dey feel
But we no come sure if it be real
I know you wan chop banku
Boy I need beloma daku
Honey its a critical situation
Very tempting association
[Pre-Chorus]
Chukwuma, Rebeka, Euugina she thief your man
And if person fit to take your man
I’m sorry to say that he is not your man
Wetin be your own be your own
If no be your own leave am alone
We take it one step at a time
We go get there some where some how
[Chorus]
Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am
Hold on
When its inside
You go feel am
Make you no rush this girl
Oh girl I know how you dey feel
That kind feeling you dey feel
Na the same way wey I dey feel
But we no come sure if it be real
I know you wan chop banku
Boy I need beloma daku
Honey its a critical situation
Very tempting association
[Pre-Chorus]
Chukwuma, Rebeka, Euugina she thief your man
And if person fit to take your man
I’m sorry to say that he is not your man
Wetin be your own be your own
If no be your own leave am alone
We take it one step at a time
We go get there some where some how
[Chorus]
Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am
Hold on
When its inside
You go feel am
Make you no rush this girl
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.