Somtin New Sublymme
На этой странице вы найдете полный текст песни "Somtin New" от Sublymme. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

De say somtin new,somtin new
Hmm somtin new,somtin new
Somtin new wey dem promise us years back oh
Somtin new wey de promise us years back
E no di show!
De say somtin new somtin new oh nana
De say somtin new
Somtin new wey de promise us years back oh
Somtin new wey de promise us years back
E no di show!!!
(Verse1)
Me fight life hard like a soldier
Me work so hard just to prosper
In ma own land me dey like stranger
Just to prosper me need to cross de border oh!
When u find bolo de go say mek u choko
If u no get resaux u go caler u for loko
Dats why ar choose na for hustle me for studio
Bolo day and night and ar know say ar go blow
(Hook)

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.