0
Desire Pt. 2 - Limoblaze (Ft. Caleb Gordon)
0 0

Desire Pt. 2 Limoblaze (Ft. Caleb Gordon)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Desire Pt. 2" от Limoblaze (Ft. Caleb Gordon). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Desire Pt. 2 - Limoblaze (Ft. Caleb Gordon)
[Intro: Limoblaze]
Ah, ah
Ah, ah
Limoblaze oyoyo
(Hillsplay!)

[Verse 1: Limoblaze]
Na you dey give me energy
And Ifè rẹ ó pe méjì
Cause Na Your love be remedy
E don cause fear for my body
You want in my parol
24/7 ni patrol
Walahi, I dey ball o
Ọmọ wàhálà ó ti dó pin
And all the people wey dey tell me no
E get a likkle thing wey dem no know
Your grace e go end discussion, oh no no no no, my God

[Pre-Chorus: Limoblaze]
Your command
I no go move till you command
Me I go dey where you command
But I go run if you command o

[Chorus: Limoblaze]
Ehhh, na for Calvary you cover me
Ehhh, in my highs and lows you dey for me
You be my desire
Na you dey fuel my fire
January to December
Na you be my sustainer (Go!)
Zo di, do di, do do do di da zo di
Zo di, do di, do do do di da zo di
Zo di, do di, do do do di da zo di
Zo di, do di, do do do di da zo di
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности