[Intro]
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
[Chorus]
Oya I rest like the police
Baby anyway you whine na royal boy
Eh you gat them feeling like they know me
You gat me feeling you gat me feeling
Like sey I too get mouth
As you dey see me dey gapa gapa
Na you dey make me dey gapa gapa
As you dey see me dey see me dey
See me dey gapa na because of you girl
[Verse 1]
Some boys dem don dey think on
How I go carry the low sugary kan
If I no fit carry am kin kan
See as I dey hit my chest like king kong
When I for kan kan ni caro
I swear I dey feel your kind of parol
Erima you fit ask your guy your saro
You fit say I no feel you gat na shalo
Nba ko jo rara ko jo
You no get two head but oyato jor
You make other girls dey put hand for jaw
You too bad beigu oyionjo
You dey fly but you no get wings
You dey shine pass those wey dey
Wear ten blinks
I guess there’s a misery behind this things
For person to get girl like you
No be beans
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
As you dey make me dey gapa
[Chorus]
Oya I rest like the police
Baby anyway you whine na royal boy
Eh you gat them feeling like they know me
You gat me feeling you gat me feeling
Like sey I too get mouth
As you dey see me dey gapa gapa
Na you dey make me dey gapa gapa
As you dey see me dey see me dey
See me dey gapa na because of you girl
[Verse 1]
Some boys dem don dey think on
How I go carry the low sugary kan
If I no fit carry am kin kan
See as I dey hit my chest like king kong
When I for kan kan ni caro
I swear I dey feel your kind of parol
Erima you fit ask your guy your saro
You fit say I no feel you gat na shalo
Nba ko jo rara ko jo
You no get two head but oyato jor
You make other girls dey put hand for jaw
You too bad beigu oyionjo
You dey fly but you no get wings
You dey shine pass those wey dey
Wear ten blinks
I guess there’s a misery behind this things
For person to get girl like you
No be beans
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.