0
Charm (Sped Up) - Rema
0 0

Charm (Sped Up) Rema

На этой странице вы найдете полный текст песни "Charm (Sped Up)" от Rema. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Charm (Sped Up) - Rema
[Intro]
London
Another banger

[Chorus]
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

[Refrain]
See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности