0
Wahala Dey - Erigga (Ft. Oga Network)
0 0
Wahala Dey - Erigga (Ft. Oga Network)
Wahala dey...
Wahala full here ooo
Country wey blind man dey count money
Wahala dey
Wahala dey
Wahala full here ooo
Armed robber dey call thief ole ooo
Wahala dey
Oga DPO na who thief e phone
For inside police station
Abeg
NEPA office on generator
Dem no know when light go come

As I dey follow you dey talk all my men done off
The loud we dey smoke
You no fit drag am pass one puff
We tire for Nigeria matter I no fit lie you
Na wetin Fela and China talk still dey happen
Who rule go waste money
Work, he no go do
Hustle done make boys forget wetin dem read for school
12 years, 13 years done dey do yahoo
Dey look epa wey no dey do like big malu
Epa done graduate from ekpoma but no level
He find work he tire he kuku join HK
According to am the rain wey beat am today
E go wash he benz tomorrow once he woman pay
All the woman he dey jam no one dey shishi
I no fit judge the story long pass deeper life preaching
Since Jona no get patience he join taking
Na last week them poff am close to that bakery
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?