[Intro: King Promise]
Oh ah oh ah
Nana nana na yea yeah
Oh ah yea yea
Killbeatz let's go
Oh ah ah
Oooh yeah
King King Promise
[Chorus: King Promise]
Baby girl
Oh yeah oh yeah
That thing you dey do wey dey make me say
Oh yeah oh yeah
That thing you dey do dey make me craze
Fa mame fa kyɛ me
That thing you dey do dey make me craze
Oh yeah Fa mame
That thing you dey do (X2)
Ohema bra me kyɛn, bra me kyɛn
Meheema bra me kyɛn
Come make i put this thing on you
[Verse 1: King Promise]
Oh yeah oh yeah
Make i tell you some story
Girl you are the one for me
I dey your side day and night
Anytime wey you want me
Make i tell you some story ooo
Girl Say na you the one for me
I dey your side day and night
Anytime wey you want me
Aaaah Just the things you do
Just the things you do
Wey dey blow my mind
I just wanna hold you tight
And baby just wanna look at you
Just wanna look at you
Wey dey blow my mind
Baby you are too fine yeee
Oh ah oh ah
Nana nana na yea yeah
Oh ah yea yea
Killbeatz let's go
Oh ah ah
Oooh yeah
King King Promise
[Chorus: King Promise]
Baby girl
Oh yeah oh yeah
That thing you dey do wey dey make me say
Oh yeah oh yeah
That thing you dey do dey make me craze
Fa mame fa kyɛ me
That thing you dey do dey make me craze
Oh yeah Fa mame
That thing you dey do (X2)
Ohema bra me kyɛn, bra me kyɛn
Meheema bra me kyɛn
Come make i put this thing on you
[Verse 1: King Promise]
Oh yeah oh yeah
Make i tell you some story
Girl you are the one for me
I dey your side day and night
Anytime wey you want me
Make i tell you some story ooo
Girl Say na you the one for me
I dey your side day and night
Anytime wey you want me
Aaaah Just the things you do
Just the things you do
Wey dey blow my mind
I just wanna hold you tight
And baby just wanna look at you
Just wanna look at you
Wey dey blow my mind
Baby you are too fine yeee
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.